Nigerian artist , Simi has released a new vibes titled “Balance.”Simi’s latest single, ‘Balance,’ features Nigerian singer-songwriter Adekunle Gold, who collaborated on a lovely track.
click to listen and download below
“Balance” Simi & Adekunle Gold Lyrics
“Love wey dem buy no be love ohIf I gotta buy your love me no want ohYeah yeahNo matter what you do, no do pass
yourself oh oh ohAward no dey for sufferhead ohNo be everything be black and whiteNo be everything must turn to
fightShebi na everybody wan go heavenBut no no nobody want to kpai ohOya make you balance nwayiomaLife no balance
nwokeomaI hope say you gallant onyeomaWhen you check your balanceWon ni won wa miDem no get warrant ohMe I just balance
yeah yeahHope say I gallant ah ah ahWhen I check my balanceAlance bam bamStory of my life, won tun de oAnything I do,
dem go dey poseMinding my business jejely jeje oh ehOro mi lo n so, won ni mo ti
changeWo mi fi ni fi ni se mo jo JesuFuck your standardI don’t live for you no wayAs you can seeLife is good I don taste moneyGod is good, na my testimonyEverything turn around
on a 360 ohhhhOya make you balance nwayiomaLife no balance nwokeomaI hope say you gallant onyeomaWhen you
check your balanceWon ni won wa miDem no get warrant ohMe I just balance yeah yeahHope say I gallant ah ah ahWhen
I check my balanceBalance bam bamEverybody get their own for their own bodyEh eh ehGood man suffer but bad man
get plenty money(Plenty money)Oluwa ma se keyin simi oh oh ohGrace pass abilitySo if you see chanceBetter just balance
nwayiomaLife no balance nwokeomaI hope say you gallant onyeomaWhen you check your balanceWon ni won
wa miDem no get warrant ohMe I just balance yeah yeahHope say I gallant ah ah ahWhen I check my balanceBalance bam bam