Sensational Nigerian songwriter, social media influencer, and singer, Lade comes through with an super hit titled ‘adulthood Na scam Anthem. its an interesting song that deserve a spot on your playlist…
click to listen and download below
lyrics
Nobody go ask if you don chopNobody go send you free moneyIf you no get na you sabiAdulthood na scamOh ohPanra PanraI heard that you’re looking for lade ohPlease don’t judge meCos I won’t judge youNa wetn dem tell me I believeNa wetn dem tell you you believe
[Verse 1]
As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn)Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn)My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na ?)I no say you no go believeDem no tell me say na so e dey beAbegi take me back to days when e be say na just to play and chop ohh
Chorus]
Eyy AhhhAdulthood na scamYou better get am for your mind (You better know this oh)You gast to hustle, make a living 24/7Nobody go ask if you don chopNobody go send you free money
If you no get na you sabiAdulthood na scam
Verse 2]If you no get na you sabiYou no fit reason your padi ohBut if na dem need you, dem go come to you come dey give you differentStory oh (eh eh), Story oh (ehn ehn)This is superstory ohThough the story touch me ohBut I no fit send you money ohIf I say make I calculate (calcula)Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday)Dey make me reminisce on those days
Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh)Now I gast send the money lole oh (lole oh)Everything wey I want I must pay ohMogbe ohI fit go give everything to become a child again
Chorus]AhhhAdulthood na scamYou better get am for your mindYou gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh)Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh)Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah)If you no get na you sabi