Ruger – Asiwaju lyrics and mp3 download
Remarkable Nigerian music sensation, songwriter, and Jonzing Records signee, Ruger comes out with another classic record called “Asiwaju.”
Ruger – Asiwaju Lyrics
IntroKu Dat Thin (cook that thing)
Pre-Chorus
Man getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo anytime we step outThe men dem outside we no dey houseNo dey look for us we no dey houseYou no dey see the moolah we don spray outThank God say the Maga don pay outOpe ooooo
Chorus
See, I’m ahead of them, AsiwajuI’m a fu*cking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to miNi ilu mi, you go collect oooSee omo na me dey lead, AsiwajuI’m a fu*cking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to miNi ilu mi, you go collect ooo
Verse 1
Cheers my friends and CliqueWhen I call demma all pulling up quickStrapped up with the guns and the swords and thingsBring hell to anybody wey try test meI’m your Daddy, I’m your Uncle, I’m your Popsy
be Old man, no go dey call me Gen ZBredda seeSteady giving them, mo ti lo farThey can never near miAs my lover, lover don goMy Oyinbo wife don showOmo my Polo white my face showSweet boy for life, they dunno knowYour serious bae dey worry my phoneE don dey sup for back, You dunnoEveryday we dey run am on codeYou suppose to know how the thing go
- Also see; Ruger red flags
Pre-Chorus
Man getting high till i fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo anytime we step outThe men dem outside we no dey houseNo dey look for us we no dey houseYou no dey see the moolah we don spray outThank God say the Maga don pay outOpe ooooo
Chorus
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
Verse 2
I’m on a different steezeSinglet, belt and ripped out jeansMan too wise, I no fit loose that cheeseOluwa thunder my body with blessingsOgbeni, Ogbeni, leave that thingWhen I say Kukuruku, Cook that thingWho dey check? Who dey check am, oya look that thingFace white, Yansh black, carry build that thing
Make nobody try stress me, I no be JJCI don’t know if you get teeth on the top rating, I fit race with the best teamYou wan race me, we no dey do the same thingGirl e no be Jet Ski, you say weytin?No go reason me less, Omo you go chop crappinI do it diligently, won le miWon le ba mi