Reekado Banks – Jeun To Da LYRICS Reekado Banks releases his first official 2022 single title, “Jeun To Da (JTD)” which means ‘Eat A
Good Meal (feed your stomach and soul)‘. This song is a follow up to his last hit single- ‘Ozumba listen to the lyrics and download mp3 below
ALSO SEE: Reekado Banks – Jeun To Da
Reekado Banks – Jeun To Da LYRICS
LYRICS
Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy
Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cos tomorrow still dey oo
You don do the one wey you fit do
Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
Cos u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can
Pre-chorus
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy
Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cos tomorrow still dey oo
You don do the one you fit do
Outro
Ooooo
(Jeun to da si kun)
Parara parara pararara
(You don do the one you fit do)
My brother my sister
(Jeun to da si kun)
Yeaaahh na na
(You don do the one you fit do)