Nigerian singer-songwriter, Falz has a brand-new song out called “Owa.”Also, Tekno, an award-winning artist, contributes some scorching lines to the fantastic song.
Click to listen and download below
quotable lyrics Falz – Owa ft. Tekno
Verse 1
Na so dem dey do
(Oh no no no)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
(Oh no no)
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate
Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Verse 2
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine, wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things
Verse 3
Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry (Oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na