Nigerian talented singer and emPawa Africa artiste, Joeboy drops a new hit song track titled “Focus”. It’s an interesting music that deserve a spot on your playlist..
click to listen and download below
lyrics
Oo no no ye ye yeFocus sey me I dey try focusGirl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassupSey
you for let me know wetin dey your mindAnd I go let you know wetin dey mindSo we fit both knowWetin we dey findStraight
to the point make we no waste our timeSey you no need to dey bugaYou no need to dey formAnd you only need to let me knowIf
I’m the one you wantSey you no need to dey buga no noYou no need to dey formAnd you only need to let me knowIf I’m
the one you wantTori moti moti moti moti moti motiMoti shayoYou driving me crazyI’m feeling so lazyTori moti moti moti
moti moti moti moti babyYou driving me crazyI’m feeling so lazy yeahTo like a person no be crimeAnd if you like a person
show your signI know sey I be player those timesOh noSo you for let me know wetin dey your mindAnd I go let you know wetin dey my mindSo we fit both knowWetin we dey findStraight to the point make
we no waste our timeSey you no need to dey bugaYou no need to dey formAnd you only need to let me knowIf I’m the one you wantSey you no need to dey buga no noYou no
need to dey formAnd you only need to let me knowIf I’m the one you wantTori moti moti moti moti moti motiMoti shayoYou driving me crazyI’m feeling so lazyTori moti moti
moti moti moti motiMoti babyYou driving me crazyI’m feeling so lazy yeTo like a person no be crimeSey you for let me
know wetin dey your mindAnd I go let you know wetin dey my mindWetin we dey findStraight to the point make we no waste our time