Multi-talented Nigerian record producer, songwriter, and dancehall singer 1da Banton makes an appearance into the music industry with an outstanding song titled “Summer Love.”
click to listen and download below
lyrics
1da Banton – Summer Love Lyrics
Intro
Believe, Believe, BelieveAJ VibesSamina eh yeahMic on
Verse 1I
been dey think say I too sabi (this love thing)Until dem break my heart oh I see (see something)And now you done dey show me love wey dey feel like true love, ye ehI dey see everything e dey be like true love
Chorus
But I no wan believe believe believe believe youSay I no fit believe believe believe believe youEven when I wan dey believe believe believe believe you eySay I no fit believe believe believe believe youPost-
Chorus
Say dem dun do me bad e don doThem don break my heart e don doBut deep down inna me heart I dey wish for that special loveSummer Love AhSay dem don do me bad e don doThem dun break my heart e don doBut deep down inna me heart I dey wish for that special loveSummer Love urh urh
Verse 2
Show meThis love you dey show meI swear down I dey feel amNa Micheal Jackson Thriller oh noLisa, I swear down she been do meI no go lie she been fool meE make me wan lose itSince u came into my life you make me fall in loveWetin u dey do me girlie me I never knowI dey follow you from Agip down to RumukalagborI say Okiemute dun rent house for my mind
Chorus
But I no wan believe believe believe believe you (believe oh)Say I no fit believe believe believe believe youEven when I wan dey believe believe believe believe you eySay I no fit believe believe believe believe youInterludeOriginal ohOriginal 1da Banton, DeyyyahPost-
Chorus
Say dem dun do me bad e don doThem dun break my heart e don doBut deep down inna me heart I dey wish for that special loveSummer Love
Chorus
But I no wan believe believe believe believe youSay I no fit believe believe believe believe youEven when I wan dey believe believe believe believe you eySay I no fit believe believe believe believe youInterludeIt’s STGOriginal oh
Outro
Dem dun do me bad e don doThem dun break my heart e don doBut deep down inna me heart I dey wish for that special loveSummer LoveSay dem dun do me bad e don doThem dun break my heart e don doBut deep down inna me heart I dey wish for that special loveSummer Love